LYRICS: Frank Edwards & Prinx Emmanuel – Biggest Name (Man Of Galilee) (+ Song Mp3 Audio)
[Intro]
You are the biggest name
J-E-S-U-S
You are the biggest name
(Okoko, o-okoko)
You are the biggest name
(Okoko, o-okoko)
[Verse 1]
I’ve never seen anyone like
I’ve never heard anyone like
No one like my God in all the earth
No where
You dey do miracles, plenty, plenty miracles
Omalicha Jesus
Tell me wetin You no fit do
[Pre-Chorus]
Turn water to wine, e no be magic
Pharaoh say e bad, You show am tactics (Tactics)
Everything You do e clear, we fit confirm it
Eeeeh Aaaah eh, Papa na You be number one
[Chorus]
Eeeh aaah eh, I love this Man of Galilee
Eeeh aaah eh, e dey do me correct oh
Everytime He steps in, miracle go dey
J-E-S-U-S, biggest name
Eeeh aaah eh, I love this Man of Galilee
Eeeh aaah eh, e dey do me correct oh
Everytime He steps in, miracle go dey
J-E-S-U-S, biggest name
[Verse 2]
Brother Nnwachukwu
Agidigba no be guy name
Otumokpo no fit challenge
Origi, original, only You do wetin man no fit pirate
Sitted in heaven, You make the earth the place wey You dey rest Your leg
Prepared me table in front of the people wey wan’t to dey chop my head
Ebenezer (Ebenezer)
You dey my back, You roja (You dey my back, You roja)
When I call You, You deza (I call You deza)
Then You dedidididida (Dedidididida)
Eze
Eze ndi eze nezeze
You have forgiven me all my sins and sent the Holy Ghost to me, I love the Man oh
[Pre-Chorus]
Turn water to wine, e no be magic
Pharaoh say e bad, You show am tactics (Tactics)
Everything You do e clear, we fit confirm it
Eeeeh Aaaah eh, Papa na You be number one
[Chorus]
Eeeh aaah eh, I love this Man of Galilee
Eeeh aaah eh, e dey do me correct oh
Everytime He steps in, miracle go dey
J-E-S-U-S, biggest name
Eeeh aaah eh, I love this Man of Galilee
Eeeh aaah eh, e dey do me correct oh
Everytime He steps in, miracle go dey
J-E-S-U-S, biggest name
[Outro]
I say nobody holam
Noone e no
Nobody fit wear Your shoe
Aaih nobody holam
Noone e no
Noone e fit do like You eh
You dey do wetin man no fit do
Na why we dey call You onyeoma
Onyeoma eeh
Tidididididi
Tidididididi
Rock Town in the building, yeah







