E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash o
If you check am you go know
Blessings choke from my head down to my toe
No be joke o
Even for my face e dey show
I no fit count, I no fit count o
Blessings of God upon me live o
See as my life e don balance o
Na dey grace of the Lord take me higher o (Oh, oh, oh, oh)
No be fantasy
Your love is my reality
The anointing dey break the yoke
All of them dey believe say my God no dey bobo
The way You pampa me steadily o
Surprising me constantly o
Boosting my energy o
This Your love no be falacy o
Even the blind can see o
Wetin You do for me o
E Dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash o
If you check am you go know
Blessings choke from my head down to my toe
No be joke o
Even for my face e dey show
The oil flowing steadily
Comot the boy from trenches
Hilux no fit pack my blessings
I dey on God, so I’m never stressing (No oh)
Falala falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
But my Daddy ogaranya
E put oil for my head
When I look around oh, oh
Everything I dey see
Everything I dey see
Just dey make me believe say
Oil dey my head oh
As you see me dey shine, oh, oh
Sapa and me dey like bread and tea before
Jehovah helped me oh
Now I don dey select
Odogwu na my connect
All of my songs just dey make sense
Oil dey my head oh
Na the Word I dey confess
Wey come dey make me the best
Whom God don bless, no man contest
Oil dey my head oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash o
If you check am you go know
Blessings choke from my head down to my toe
No be joke o
Even for my face e dey show
Flow, flow, flow, flow, oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, oil for my head dey flow