LYRICS: Moses Bliss & Soweto Gospel Choir – Your Love II (+ Song Mp3 Audio)

LYRICS: Moses Bliss & Soweto Gospel Choir – Your Love II (+ Song Mp3 Audio)
Follow Us on Social Media

LYRICS: Moses Bliss & Soweto Gospel Choir – Your Love II (+ Song Mp3 Audio)

[Intro]

Eeeeh aaaah

Iiiih….

[Verse 1]

Tutti]:

I no know wetin I do

Wey make You love me so Daddy

NO be say I too sabi

But You love me constantly

I no know where I for dey

Ad

If no be You dey make a way

Your grace and mercy no dey fail

You dey love consistently…

[Chorus]

This Your love

Is all I want

This Your grace

Is my warm embrace

Daddy, Igbagala nisi eee…

Igbagala nisi eee…

Tutti]:

This Your love

E be all I want (All I want…)

This Your grace

Is my warm embrace

Daddy, Igbagala nisi eee…

Igbagala nisi eee…

[Outro]

Ifunanya gi

(Kachama)

Oh, oh

(Kachama)

When I look around

All I see is Your love

Ifunanya gi

(Kachama)

Oh, oh

(Kachama)

When I look around

All I see is Your love

Ifunanya gi

(Kachama)

Oh, oh

(Kachama)

When I look around

All I see is Your love

Ifunanya gi

(Kachama)

Oh

(Kachama)

When I look around

All I see is Your love

Ehyi…

This Your love (Hem, hem) is all I wan’t

(Oh, hem, hem)

This Your grace (Hem, hem)

My warm embrace (Hem, hem)

Daddy, Igbakala nisi ee (Hmmm…)

Igbakala nisi ee (Hmmm…)

This Your love

{Utambe lulalalala}

(Otana o utonesi ludi ma yo) {Utambe lulalalala}

(Ummusa, otele oke awa ke…) {Oh, utambe lulalalala} {Utambe lulalalala} {Utambe lulalalala} {Utambe lulalalala}

Igbakala nisi ee (Eeeeh) {Utambe lulalalala}

(Eeeeh…. iye ilele…) {Utambe lulalalala}

{Utambe lulalalala}

(Otana o utonesi ludi ma yo) {Utambe lulalalala}

(Ummusa, otele oke awa ke…) {Oh, utambe lulalalala} {Utambe lulalalala} {Utambe lulalalala} {Utambe lulalalala}

(Eeeeh) {Utambe lulalalala}

(Eeeeh…. iye ilele…) {Utambe lulalalala}

STREAM AUDIO

STREAM AUDIO

Ad

Follow Us on Social Media

Sunday Adoga

Sunday Adoga is a civil engineer, musician, producer, blogger, content creator and many more. He wants to use his God given talents for the transformation of the world in his own little way. For sponsorship, partnership, donations, structural & architectural designs, constructions and other business related information, feel free to reach out to him through the contact page.

Leave a Reply