LYRICS: Ojoro 2 – Mike Abdul Ft. Lc Beatz (+ Song Mp3 Audio)

LYRICS: Ojoro 2 – Mike Abdul Ft. Lc Beatz (+ Song Mp3 Audio)
Follow Us on Social Media

LYRICS: Ojoro 2 – Mike Abdul Ft. Lc Beatz (+ Song Mp3 Audio)

 

Dem say, dem say the blessing wey You do ojoro

 

You will marry

They will marry you

Ese

 

Farabale loni groovy, groovy

 

Mofe gba bolu wole but o jerin ni

Baami loke yen gan lo ka si goal

Ariwo pe o fine o ti e le

But Baba mi yen lo ka si ibo

Wetin suppose dey gbo mi le mi everyday

Ad

Baba mi yen lo da si ijo na

See this western boy wey dey ball

Ah, no Taribo

 

Oh, ba-di-way, e many be like water eh

Oh, ooooh, ba-di-way, e many be like water eh

As e dey sweet us oh

(Ayoyo)

E no go pain us oh

(Ayoyo)

Dem know us before

(Ayoyo)

E don better pass before

(Ayoyo)

 

 

Dem say, dem say the blessing wey You do, ojoro

Dem say, dem say salvation wey You do, ojoro

You bless the boy, You give him victory, ojoro

The girl is fine o, fresh and beautiful, ojoro

This ojoro

This ojoro

This ojoro You do for me, e good o

 

Modupe

(Ese, ese Baba)

Modupe, Sir

(Ese eh, eh, eh, ese Baba)

You to dey do, do, do

(Ese, ese Baba)

I gat to say, say, say

(Ese eh, eh, eh, ese Baba)

As You dey do, do, do

(Ese, ese Baba)

I gat to say, say, say

(Ese eh, eh, eh, ese Baba)

 

Dem say, dem say the blessing wey You do, ojoro

Dem say, dem say salvation wey You do, ojoro

You bless the boy, You give him victory, ojoro

The girl is fine o, fresh and beautiful, ojoro

This ojoro

This ojoro

This ojoro You do for me, e good o

 

O soro mi dayo

(Ese, ese Baba)

O nu omije mi nu

(Ese eh, eh, eh, ese Baba)

Opa mi lerin

(Ese, ese Baba)

A n jola Oluwa

(Ese eh, eh, eh, ese Baba)

A n jola Oluwa

(Ese, ese Baba)

A n jola Oluwa

(Ese eh, eh, eh, ese Baba)

 

STREAM AUDIO

 

 

 

Ad

Follow Us on Social Media

Sunday Adoga

Sunday Adoga is a civil engineer, musician, producer, blogger, content creator and many more. He wants to use his God given talents for the transformation of the world in his own little way. For sponsorship, partnership, donations, structural & architectural designs, constructions and other business related information, feel free to reach out to him through the contact page.

Leave a Reply