LYRICS: Chris Morgan – Life Is Sweet Ft. Mercy Chinwo

LYRICS: Chris Morgan – Life Is Sweet Ft. Mercy Chinwo

LYRICS: Chris Morgan - Life Is Sweet Ft. Mercy Chinwo
Higher ole oh
Higher ole oh
My life is sweet because of You
Higher ole oh
Higher ole oh
My life is sweet because of You
Higher ole oh
Higher ole oh
My life is sweet because of You
Wetin I dey ask wey You never give me oh
Wetin I dey ask wey You never give me oh
Yes You do am, You do am oh, You do am add jara
You too much oh, You too much oh, You do am add jara
Oh…
You do am oh, You do am oh, You do am add jara
Eh!….
Come on, come on, come on, come on
You do am add jara oh
Wetin I dey ask wey You never give me
Wetin I dey ask wey You never give me
Wetin I dey ask wey You never give me
Oh
Wetin I dey ask wey You never give me
You do am add jara
Kiri kata kpokoto
Chachachachachacha cha jara, eh!
Kiri kata kpokoto
Chachachachachacha cha jara, eh!
Kiri kata kpokoto
Chachachachachacha cha jara, eh!
You too much oh, You too much oh, You do am add jara
Yes, You do am oh, You do am oh, You do am add jara
You too much oh, You too much oh, You do am add jara
See me now, see me, see me now
My life e don change oh
I dey talk of the one You do
You do another oh…
I dey talk of the one You do
You do another oh…
I dey talk of the one You do
You do another oh…
What a faithful God You are
What a mighty God You are
You no dey ever fail
You dey always dey on time
What a faithful God You are 
What a mighty God You are
Chai, You no dey ever fail
You dey always dey on time
Wetin I dey ask wey You never give me
Wetin I dey ask wey You never give me
Wetin I dey ask wey You never give me
Wetin I dey
Wetin I dey
Wetin I dey
Wetin I dey
Kiri kata kpokoto
Chachachachachacha cha jara, ah
Kiri kata kpokoto
Chachachachachacha cha jara, eh
Higher ole oh
Higher ole oh
My life is sweet because of You
Emi na ore
Na me dey here also
Wetin You dey do
I cant tell it all
Emi na ore
Na me dey here also
Wetin You dey do
I can’t tell it all
Ese o…
Ese o… Baba
Ese o…
Ese o…
Higher ole oh
Higher ole oh
My life is sweet because of You
Thank You Father
Thank You for everything
Higher ole oh
Higher ole oh
Kiri kata kpokoto
Chachachachachacha cha jara, eh
Advertisement

Leave a Reply