LYRICS: Kennedy Ogeleka – Na Your Hand

LYRICS: Kennedy Ogeleka – Na Your Hand

LYRICS: Kennedy Ogeleka - Na Your Hand

Na Your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na Your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
I…hhh Iyeh!!!!
Ahan!

Some of una think say
That miracle
That favour
That blessing
Wey you dey enjoy

You think say na your power
My brother no be your power
No be your hustle ooo
If no be baba GOD wey dey by your side
Ah! E for no happen ooo

Advertisement

So, if you know say na God do am for you
Follow me sing….

Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
I…hhh Iyeh!!!!
Ahan!
“Oya now!
Time don reach to give baba God the praise ooo eeh
Baba if no be you where I for dey? thank you oo my Papa
I dey hail you, I dey hail you jehovah”.
Take all the glory GOD yeah
Take all the worship ooo
Come on!
If I hear!

[Verse]
If I hear say
No be you do this miracle
No be you turn this situation around
Papa I know say
Na you dey do this kind thing
What a mighty GOD you are

If I hear say
No be you do this miracle
No be you turn this situation around
Papa I know say
Na you dey do this kind thing
What a mighty GOD you are
If I hear say
No be you do this miracle
No be you turn this situation around
Papa I know say
Na you dey do this kind thing
What a mighty GOD you are
[Chorus]
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh

[Verse 2]
If I hear say
No be you move this mountain
No be you do the impossible
Papa I know say
Na you dey do this kind thing
What a mighty God you are
If I hear say
No be you open this door
No be you turn things around for me
Papa I know say
Na you dey do big big things
What a mighty GOD you are

Be Blessed by This Spotify Playlist from Us

[Chorus]
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh 

Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh 
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh 

[Bridge]
Ahan!
Ihhh Iyeh!!!!
Obotondi iyeh…(Iyeh)
iyeh iyeh…(Iyeh)
iyeh iyeh…(Iyeh)
iyeh iyeh Iyeh…(Iyeh)
iyeh iyeh Iyeh…(Iyeh)
iyeh iyeh Iyeh…(Iyeh)
Come on everybody

[Chorus]
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh 

Advertisement
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh

[Call and Response]
Oghene doh doh doh… (doh doh doh)
Oghene doh doh doh… (doh doh doh)
Oghene doh doh doh… (doh doh doh)
Oghene doh doh doh… (doh doh doh)

Advertisement

Leave a Reply